Sweet Mother

by Prince Nico Mbarga & Rocafil Jazz · · Afrobeats
Lyrics

Quick Answer — Sweet Mother Lyrics

Sweet mother I no go forget you For dey suffer we you suffer for me yeah [2x] When i dey crry my mother go carry me She go say my pikin wetin you dey cry yeah yeah
Afrobeats 1987 English

Sweet Mother Full Lyrics

Sweet mother I no go forget you For dey suffer we you suffer for me yeah [2x] When i dey crry my mother go carry me She go say my pikin wetin you dey cry yeah yeah Stop stop! stop stop!! stop stop!!! Make you no cry again oo When i wan sleep my mother go pet me She go lie me well-well for bed She go cover me cloth say make you sleep Sleep sleep my pikin oooo When i dey hungry my mom go run up and down She dey find me somthing we i go chop Sweet mother eeeeee..sweet mother oooo..eee When i dey sick my mother go cry cry cry She go say instead wey i go die make she die She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo If i no sleep, my mother no go sleep If i no chop, my mother no go chop She no dey tire ooo Sweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeah Sweet mother eeeeeeeeeeee Sweet mother oooo....eeeee interlude...instrumental... You fit get another wife you fit get another husband but you fit get another mother? No! interlude...instrumental... when i dey hungry my mom go run up and down she dey find me somthing we i go chop sweet mother aaaaaa...sweet mother oooo..eee when i dey sick my mother go cry cry cry she go say instead wey i go die make she die she go beg God, God help me, God help me, my pikin oo If i no sleep, my mother no go sleep If i no chop, my mother no go chop she no dey tire ooo sweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeah Sweet mother aaaaaaaaaaaaa Sweet mother eeee..ooooooo Sweet mother aaaaaaaaaaaaa Sweet mother eeee..ooooooo

Frequently Asked Questions

When was "Sweet Mother" by Prince Nico Mbarga & Rocafil Jazz released?

"Sweet Mother" by Prince Nico Mbarga & Rocafil Jazz was released in 1987.

What genre is "Sweet Mother" by Prince Nico Mbarga & Rocafil Jazz?

"Sweet Mother" by Prince Nico Mbarga & Rocafil Jazz is a Afrobeats song.

What are the opening lyrics of "Sweet Mother"?

The opening lyrics are: "Sweet mother I no go forget you"