Tested, Approved & Trusted Full Lyrics
[00:00.40] Baby, don't whine pon your seat
[00:02.17] Come gimme that
[00:03.78] Jump upon my body like animal
[00:06.31] Dance make you feel like carnival
[00:08.77] I go lock you down like criminal
[00:11.00] One touch feelin' like one million
[00:13.95] People just dey watch you like a cinema
[00:16.54] Whine pon di ting like carnival
[00:19.25] Make sure you do nobody else like me
[00:22.82]
[00:41.77] Baby, don't whine pon your seat
[00:43.37] Come gimme that
[00:44.94] Jump upon my body like animal
[00:47.57] Dance make you feel like carnival
[00:50.07] I go lock you down like criminal
[00:52.48] One touch feelin' like one million
[00:55.23] People just dey watch you like a cinema
[00:57.93] Whine pon di ting like carnival
[01:00.48] Make sure you do nobody else like me
[01:03.46] Uh, me, oh
[01:08.22] Tested, approved and trusted, trusted
[01:10.57] Tested, approved and trusted, oh, please me
[01:18.52] Tested, approved and trusted, trusted
[01:21.07] Tested, approved and trusted, trusted
[01:23.30] In a di middle of all of these beautiful girls in the world
[01:26.37] Wey dey dance on the floor
[01:28.13] As dem done manya nah to bend am
[01:30.36] Me I just want sempe for the centre
[01:33.36] Baby, gyrate your waistline, roll it now
[01:36.81] No slow down just bring am to me now
[01:40.89] Submit am, no teasing
[01:43.43] Baby, don't whine pon your seat
[01:45.12] Come gimme that
[01:46.87] Jump upon my body like animal
[01:49.62] Dance make you feel like carnival
[01:52.13] I go lock you down like criminal
[01:54.34] One touch feelin' like one million
[01:57.13] People just dey watch you like a cinema
[01:59.79] Whine pon di ting like carnival
[02:02.49] Make sure you do nobody else like me
[02:05.99] Wan jasi
[02:07.86] The way you do fantastic
[02:10.37] Have to put on glasses
[02:12.43] Make you no blind me with this your body
[02:15.44] When I see you whinin' fi di wall
[02:17.84] Make me want to turn into the wall
[02:20.33] Make me feel like we no dey for real life
[02:22.97] Everything nice where you are
[02:24.88] Baby, don't whine pon your seat
[02:26.60] Come gimme that
[02:28.04] Jump upon my body like animal
[02:30.61] Dance make you feel like carnival
[02:33.27] I go lock you down like criminal
[02:35.56] One touch feelin' like one million
[02:38.47] People just dey watch you like a cinema
[02:41.07] Whine pon di ting like carnival
[02:43.63] Make sure you do nobody else like me
[02:46.70] Uh, me, oh
[02:51.23] Tested, approved and trusted, trusted
[02:53.90] Tested, approved and trusted, oh, please me
[03:01.52] Tested, approved and trusted, trusted
[03:04.33] Tested, approved and trusted, trusted
[03:06.23]